Monday, November 9, 2020

[Lyrics] Wizkid – “Ease Your Mind”

 Wizkid – “Ease Your Mind Lyrics“


It’s Kel P vibes


[Verse 1]

Many thing don really open my eyes

Many things don happen wey don open my mind

Things?don?happen for my?life, wey make me realise

Say, many?things go happen, and it’s real fine

Never let the small talks but the money get to me

I dey work, I dey pray, omo nothing worry me

I put my body on my grind, let the money control me

Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws


[Chorus]

Some days, it fit be lie say your rain no pour

Hear my brother, even if it be like days too long

Even if it be like say your light no come

Just ease your mind

You know say, this life na turn by turn

When your time come, my brother

No go gone

When your thing come, my brother

No go rush

Just ease your mind


[Bridge]

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah

Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje, o ooo

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah


[Verse 2]

Looking at my past, i’m glad it’s over

Steady I dey steady thank Jehovah

Now I got some likkle ice in my soda

And I pour some more ice, it made me colder

See the music take me places

Even man never rate

Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me

See Starboy dey here, many men dey here

And the kele and the girls, all of them dey here


[Chorus]

Some days, it fit be lie say your rain no pour

Hear my brother, even if it be like days too long

Even if it be like say your light no come

Just ease your mind

You know say, this life na turn by turn

When your time come, my brother

No go gone

When your thing come, my brother

No go rush

Just ease your mind


[Outro]

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah

Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah


CLICK HERE to Join to our Facebook Group to get Updates.
Share on Facebook
Share on Twitter
Share on Google+
Tags :

Related : [Lyrics] Wizkid – “Ease Your Mind”

0 Comments:

Post a Comment

Note: Only a member of this blog may post a comment.